Wahala get bigger head, abi?

Wahala get bigger head, abi?

DARKYDEY IN PIDGIN · 2023-02-11
12:12

Have you ever get the feeling like say, u wan slap an idiot? if you could, what would you do?

You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English.

Darkydey Radio

DARKYDEY IN PIDGIN

Church Of Wisdom And Enlightenment, Knowledge And Creativity
The thing be say na for Pidgin English Podcast na im we go dey yarn about dem things wey concern us the most, we no get time to come dey play with you or your minds, wetin no concern us no go concern us but wetin concern us na im we go talk about. Darkydey na original Naija Man so Abeg wetin? Make una no feel say we dey miss yarn, no! we just wan yarn about wetin we feel say dey important to us bicos everybody dey do like say "E no concern dem" so again, Abeg Wetin? Naija Pidgin English Blogger.

  • No. of episodes: 80
  • Latest episode: 2024-10-06
  • Education

Where can you listen?

Apple Podcasts Logo Spotify Logo Podtail Logo Google Podcasts Logo RSS

Episodes